Tekno Mama Ft Wizkid

Hook – Tekno
 I no get money when I come Lagos
 Na my dream and my hustle and I thank Jesus
 My tori go inspire you
 But e one no mean say
 Say you no go hustle
 Say you no go struggle oh

Chorus – Tekno
 Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
 Alhaji Tekno
 Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
 Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
 She say, oyeoma she say
 You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
 Say You go fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
 The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
 We no dey shyt for public toilet oh ah, we no dey clean yansh oh

Verse 1 – Wizkid
 I swear say for ojuelegba, I swear say them know my story
 Then when I dey for zanga, swear say them know my story
 Nobody send when I sabi Banky W, but right now na starboy starboy
 Now girls move tingaligaling, God bless me I bless mama pocket
 Right now I don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
 I don’t need to blow my trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
 Them be plug but na we be the socket pa ra ra pa ra ra ra ra
 Money dey for bank e dey for pocket oh, pa ra ra pa ra ra ra ra we dey use am finish

Hook – Tekno
 I no get money when I come Lagos
 Na my dream and my hustle and I thank Jesus
 My tori go inspire you
 But e one no mean say
 Say you no go hustle
 Say you no go struggle oh

Chorus – Tekno
 Mama, mama tell me say pikin oh one day you go blow
 Alhaji Tekno pelu starboy number one
 Mama, mama tell me say my pikin oh one day you go blow
 Yeah yeah yeah yeah yeah yeah
 She say, oyeoma she say
 You go blow like trumpet, pa ra ram pa ra ra ra ram
 Say You go fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
 The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
 We no dey shyt for public toilet oh ah, we no dey look face oh

Verse 2 – Tekno
 Day by day so we hustle, so we hustle
 December to December oh yeah yeah
 Na so we struggle, oh my God
 Day by day, so we dey hope and pray
 So we hustle, so we hustle oh
 But If you work hard, if you work hard oh
 Everything don good, everything don good
 Money no dey when I enetr Lagos, money no dey
 Na my dream and my hustle and I dey serious

Outro – Tekno & Wizkid
 My tori go inspire you
 But e one no mean say
 Say you no go hustle
 Say Right now I don dey blow like trumpet pa ra ra pa ra ra ra ra
 Say You go fire like rocket, pa ra ram pa ra ram
 The only way we fly na private oh ah, fly na private oh
 Money dey for bank e dey for pocket oh, we dey use am clean yansh oh.

Comments

Popular Posts