Falz Soft Work

www.lyricalhouse.blogspot.com
Ahn
Bahd Guys
Soft Work
Sess the problem kid
Verse 1 -
Abinibi you go know when we enter late,
Dem say we dey show gan it's a damn habit,
we no struggle to collect best
artiste,
first class no be who collect extra sheet,
give ladies ecstasy with our
expertise,
we calling shots but them no dey get service, when we comot London we go
check Paris,
I dey smell envy I detect
malice, I don't care lifestyle you go fear
lavish, foreign girls in my house I dey learn
Spanish, and the French girl tell me je mapelle Gladys,
I dey scope omo ele some
bread famish, but no be strain in my pocket cos we less famished,
ladies love made men and we established,
dem dey come find us like we herbalist,
dem go chop our bobo if it's well garnished.
--Hook
We came through in that Mercedes, mama
look at how we made it, a little liqour and
some ladies, we dey turn up on the daily
(x2 ) It's our work o.. uhn yeah.. Soft Work
(x2)
--Verse 2
It's the life we chose I could have been in
chambers, no regrets this one dey pass, we
get the drive we get all the papers, trust
nobody real niggaz stay scarce, this my
party why you wanna gate crash, you dey
copy catta you dun dey claim razz, cos you
know say that one na the main cash, you
be army robber your people dey sars,
bitches and manners cash and etiquette,
matured money and I ain't even 30 yet, I
know your face but I can't remember where
we met, na just courage the power wey the
henney get, stories that touch from a real
life angle, this one's for the night I burn the
midnight candle, in the law school so I can
be called to bar, now I'm a rap star mummy
I'm popular..
We came through in that Mercedes, mama
look at how we made it, a little liqour and
some ladies, we dey turn up on the daily
(x2 ) It's our work o.. uhn yeah.. Soft Work
(x2)
www.Lyricalhouse.blogspot.com
Verse 3
Working hard but we hardly working, when
the fine girls dem start to twerking, you go
pause like duro no gbami gbo, shori
backside amino, ahh yeh aso o gbami mo,
all this money make a Nigga fatty bom -
bom, we are now big so we can now
pretend, we can now find a star we can now
be friends, but you-you dunno the game
intoto, you want to try lucky maybe you will
win lotto, even real talents gan still need
promo, if you fake your own death you fit
still no blow, bami w'omo to le roll plate to ni
logo, omo to yellow bi sikiratu sindodo, a
damsel that already knows the koko, cos I
don't have many power to dey feed zobo..
We came through in that Mercedes, mama
look at how we made it, a little liqour and
some ladies, we dey turn up on the daily
(x2 ) It's our work o.. uhn yeah.. Soft Work
(x2)

Comments

Popular Posts