Dj Neptune ft Mr Eazi Marry


--Intro
Zaga dat
Greatness
Its your boy Eazi
Wooo Baddest....!!!
Zaga dat
Number 1
Ki....Kiddominant
I need everybody to report to the floor
Zaga dat
Dj Neptune.....!!!
www.lyricalhouse.blogspot.com
--Verse 1
Forget what dey do
Forget what dey say
Baby baby oh, you are wonderful to me
Wah you dey do for here ?
We for take you to the Church oh
If you be Muslim oh
we for take you to dey mosque
Odoyewu Odoyewe
The things you do
The things you say
Baby baby oh
You for show me the way
E be you I dey love oh
What else I for say
www.lyricalhouse.blogspot.com
--Chorus
E be only you I want
Baby we must to marry
Today today
Baby We must to marry
Forget wetin dey say
Baby we must to marry
Cause I no dey wan tomorrow oh
Baby we must to marry
Gbayenko gbayenko oh
we must to marry
Hey hey hey hey hey oh oh
we must to marry
Gbayenko Gbayenko
Today today we must to marry
Hey hey hey hey hey ho
We must to marry
www.lyricalhouse.blogspot.com
--Verse 2
First day wey I see you oh
I know it is you
No need to look around the world
It is you oh
No need to look around the world
It is you oh
First day wey I see you oh
I know it is you
No need to look around the world
It is you oh
No need to look around the world
Cause you dey give me joy, give me joy give me joy
Baby you dey gimme love, gimme love gimme love
Baby you dey gimme Joy, gimme joy gimme joy
We go an all night long all night long
www.lyricalhouse.blogspot.com
--Chorus
E be only you I want
Baby we must to marry
Today today
Baby We must to marry
Forget wetyn dey say
Baby we must to marry
Cause I no dey wan tomorrow oh
Baby we must to marry
Gbayenko gbayenko oh
we must to marry
Hey hey hey hey oh oh
we must to marry
Gbayenko Gbayenko
Today today we must to marry
Hey hey hey hey oh oh
We must to marry
--Outro
You already know Baddest Dj Ever Ever Ever liveth
Its your boy Eazi
Number 1 Dj Neptune
Hey hey oh oh
Greatness *3

Comments

Popular Posts